Etinosa Idemudia Calls Out Clubs & Hotels Weh Dey Block Women Weh No Carry Man Enter
Popular Nollywood actress Etinosa Idemudia don spark serious conversation online after she call out clubs and hotels for Nigeria wey dey reject women just because dem no come with man. She say this kind treatment no fair at all and e don happen to her many times. 😡 Wetin Etinosa


